E just be like ozil matter that time for Arsenal wey people dey shout Arteta ππ
The people for Chelsea no Sabi ball, so, if them get who Sabi ball wey wan help them after series of back lashes from fans, definitely they will give in
Last season was one of the those series, but it was late for Pochentino
So, masaca go definitely dey form boss
Make them getat ππ
When he dey his level in Leicester, he wasn't as a talkative as this
It is a collective decision
Coach go talk, sporting director go talk
U even hear his voice at all?
And if sporting director don dey incline with coach, it is ober for the owners
They have to do most of their biddings
No be those ones give job?
Which club he dey coach before join Leicester?
Actually this is how club should be. Not the Owners controlling everything
Exactly
And at Leicester, he met a hierarchy of people wey dey professionally into the ge already
Na wetin we dey talk
Pochentino go sign yes sir coach and wetin dey help masaca now na the series of back lashes from fans
Those back lashes don make the owners comot hand from some things
Imagine say back lashes no dey π
Masaca for be deaf and dumb by now
Aahh
I hate early kick off
Who ur hate help?
Getat
Lol. I don see the thing since fixture come out
The day wey all of us go likely meet together make Una remember say na me go first beat this
Fuck you Pioge