Sort: Β 

She didn't send your own?
I've paid everything in full

Ah! @merit.ahama come oo, sir Sam said he has paid his tithe oo, I'm yet to see mine

Hmmm
So @merit.ahama , you never pay her

Wahala oo 🀣🀣

You are owing me one fight

One big oneπŸ˜‚

If I throwaway slap give you ehn
Na everything you dey believe 😏

Hahaha, I think say you say you nor wan dey do giveaway Again? Well, e be like say you don change your mind, abeg mama do giveaway na πŸ₯΅.
Better send your tithe over oo 😏

🀣🀣🀣🀣
This girl ehn... Ahhh I don tire πŸ€¦β€β™€οΈ

Why you dey taya na? We never start oo, this one na preamble sha

Better carry your amble go that side o
I wan stop for preamble πŸ˜‚

😳😳😳😳
If they had told me that you lie about me to people, I wouldn't have believed it.

But I dey see am with my korokoro eye... Life! πŸ₯΄

Na life be that πŸ˜‚ πŸ˜‚ πŸ˜‚

Wait... U never receive am too?
E mean say Bank official don cease am oh

Liar liar 😏

I dy serious ni

I didn't even do part payment sef... I chested everything once

If she's owing you... Hmmmmm, I don't know again oh

Nor be lie, Chester, please she better bring my own sharp sharp oo, just as you chested yours, she should do likewise please πŸ˜‚

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Yes naw πŸ˜‚πŸ˜‰

She should chest it back to you as well πŸ˜‚

Not everything Sha, just my ten percent, hehehe

Tithe collector

Yes oo, hehe, very important πŸ˜‰

Sha remember me in your paradise

Mr Chester πŸ˜‚ πŸ˜‚ πŸ˜‚

πŸ™„πŸ™„πŸ™„