You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #54 - "Share Your Hive Knowledge"View the full contextView the direct parentabdul-qudus (70)in Speak Peace • 2 years ago Must he show face?? Wetin you wan use his face do??
Nor start abeg 🙄
Nor be your face I say make you show
I nor come for vawulence today
😂 😂 Vawulence free weekend shay 😂 😂
Lol
Heheh. No worries. You done Dey send me away baah..
No na, is nor like that 🥲
Then it’s like how. You that na small remain make i Dey call you in-law
In law how? 😂
You should ask properly now. At least start practicing
Na so vawulence dey start 😂
Lol. I am in love with vawulence…
I don know you, know vawulence before 😂 you are doing well 😂 😂 😂
😆. That’s a good form of recognition.. abi Na lie? 😂
No be lie jare, you are doing well 👍